Nasboi and Pheelz Lyrics

In a powerful collaboration, Nasboi enlists Pheelz for the second-to-last song on his debut album, I.N.I.T (In Nasboi I Trust), discover the official lyrics for “My Love” by Nasboi and Pheelz below.

RELATED: Read ‘Ajo’ Lyrics by Nasboi

Nasboi & Pheelz – My Love Lyrics

Nasboi
Dey here so
Eh eh eh eh
Eminent music
Eh eh eh eh

Ogini, what happen oh?
Your body original
Can’t wait to see you now
Ogini, what happen oh?
Your body original
Can’t wait to see you now
If I dey come, I go buy you plenty suya
Call me for cellular
What is the formula?
Odo oh
Dem say you getti body odour oh
I be your number 1 bobo oh
Eh eh eh
I realize that I am drowning in your ocean
Nobody can take you away

My love oh
Oh my love, oh my love
Oh my love oh, oh my love oh
Oh my love oh, oh my love oh
Oh my love oh, oh my love oh
Oh you are my lover oh
Ololufemi eh eh
My sweet tomato
My sweet ata rodo
I dey for you, oh no
Nasboi tomato
Skipo ropo, skipo ropo
Skipo ropo, skipo ropo

Girl, I am knocking on you door, door, door
Odo oh
Open your door
Make you no dull on God
Keep it on code
Keep it on code
Kind of love wey I feel for you
I have not felt it for anyone
Baby, hold me like I’m yours
Mo de ti pe n ta eh eh
I cannot lie, I was player uh uh
I swear to God, I no go use you shey re
Girl, I am proud to be called your bobo oh
Shebi true love
No be the kind dem dey see for nkoro
Last, last, last bus stop
Last, last, last bus stop

My love oh
Oh my love, oh my love
Oh my love oh, oh my love oh
Oh my love oh, oh my love oh
Oh my love oh, oh my love oh
Oh you are my lover oh

Gir, you bright like the morning sun
Pretty baby, my number 1
Ayanfemi ayanfe
Ololufemi, ololufemi o
Ololufemi, ololufemi o
This your love o
E feels good
E feel good
E feel good

Call me on the phone
Ehhh
Nasboi
Dey here so

Find and explore lyrics from other music genres here

Get Fresh updates as they drop via X (formerly Twitter) and Facebook





Source link

Leave A Reply

Exit mobile version